Senator abbo tape
- how old is senator abbo
- how old is senator ishaku abbo
- how old is senator elisha abbo
- senator ishaku abbo age
Senator ishaku abbo video
Senator abbo latest news.
Nollywood: Understanding why Kate Henshaw, Hilda Dokubo para say Emeka Rollas's Actors Guild of Nigeria appoint Sen. Abbo patron
Wia dis foto come from, Instagram
Di appointment wey Actors Guild of Nigeria give one Senator, wey become popular for slapping one lady inside sex toy shop for Abuja, don provoke some famous Nollywood actress dem.
41 year old Senator Elisha Abbo turn popular in 2019 afta 10 minutes CCTV video wey dem say involve dey slap and beat one lady inside one Abuja sex toy shop.
Now di Senator don collect extra appointment from Emeka Rollas, di leader of Actors Guild of Nigeria as di Patron of di group.
Di Actors Guild of Nigeria na di an umbrella union wey dey control and rep di affairs of film actors inside Nigeria film industry alias Nollywood for home and abroad.
Nigerian veteran actress and celebrity, Kate Henshaw tok say oga Rollas must give dem di criteria wey di excos take select di new patron wey dey cause katakata for di group.
Henshaw make dis demand wen she follow BBC pidgin tok on top di matter.
She say she go "
- ben abbott age
- senator abbo age